Balance Your Hormones Naturally
About this video
Check out this video I made with revid.ai
Try the AI TikTok Video Generator
Create your own version in minutes
Video Transcript
Full text from the video
What if I tell you say that goiter or swelling for your neck dey make woman no fit carry
belle. My sister, if you don dey get irregular period or you get small
lump or tightness for your neck? That na sign of goiter. Na your thyroid
gland wey don swell. Once thyroid no balance, your body go dey misbehave and your
period go stop to happen properly. Goiter dey affect plenty things for woman body,
e dey make woman dey always tire, weight go Dey change anyhow, hair do dey fall
comot and e Dey make woman no fit born Many women no know say na the reason
dem never conceive after years of trying. Some dey spend thousands for drugs wey no stop the real cause.
240,909+ Short Videos
Created By Over 14,258+ Creators
Whether you're sharing personal experiences, teaching moments, or entertainment - we help you tell stories that go viral.